American Sprinter dey under Shook eye

American Sprinter dey under Shook eye

Aproko wey dey say American sprinter Christian Coleman dey under shook eye sake of say worry dey say e be like say e don miss three drugs tests.

If dem find am guilty e fit face automatic one-year ban and fit miss the World Championships wey go shele for Qatar and the Olympic Games wey go happen for Tokyo next year.

 

Dem say e bin like e get three possible failures under the ‘whereabouts’ system for the last year.Tori wey dey say Coleman wan contest at least one of the cases.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0

Imageboosterbn
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!