Baseball Player Lose wife, pikin, and In-law

Baseball Player Lose wife, pikin, and In-law

Police tok say US baseball player Blake Biven wife, im one-year-old pikin wey be boy and mother-in-law don kpuff for their house for rural Virginia.

Tori say Police don arrest Bivens brother-in-law Matthew Bernard and dem don charge am with three counts of first-degree murder. Officials say dem see Mr Bernard wey be 18 where e dey run naked near the property for Pittsylvania County.

 

Bivens wey be pitcher wey attach to Major League Baseball side Tampa Bay Rays bin dey for Alabama on Tuesday.E bin dey ready to play for Minor League Baseball Montgomery Biscuits.

 

Dem don postpone that game now as a mark of respect.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0

Imageboosterbn
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!