Dis Judges na wash dem be

Dis Judges na wash dem be

UFC commentator  wey be Joe Rogan don tarsis come  accuse judges of the sports say dem no  understand martial arts.

E yarn dis one after Jon Jones’controversial kpake over Dominick Reyes for weekend.

 

Jones kolobi the fight via unanimous decision as one judge score the bout 49-46 to Jones, even though say e be like Reyes do more than enough to fit win the fight.

 

Rogan no fit hide im mind na so e tok how e dey am and e come finally tok say the way wey several of the Texas commission judges take  score even the  undercard fights for UFC 247, show say dem no sabi chacha.

 

Na  Joe Soliz wey be MMA instructor wey don judge plenty UFC bouts be the judge in question wey score the fight wella to carry favour  Jones.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0

Imageboosterbn
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!