I tell Farah to comot

I tell Farah to comot

B4 b4 UK Athletics chairmo wey be Ed Warner tok say im bin try convince Mo Farah to leave im now disgraced ex-coachila wey be  Alberto Salazar for 2015.

Salazar bin collect akpako ban from the sport for four years for October 2019 after the US Anti-Doping Agency bin find am guilty of doping violations after shook eye wey dem carry out and after one two-year court battle.

 

The American bin dey run the Nike Oregon Project, wey be say na home to the four-time Olympic champion Farah between 2011 and 2017 but now dem don shut am down after Salazar ban.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0

Imageboosterbn
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!