McGregor ready to face any consequences

McGregor ready to face any consequences

B4 b4 two-weight UFC champion wey be Conor McGregor tok say im dey wrong and ready to face anything wey dey come after im quareel for one Dublin pub for April.

Dem bin release video footage of wetin happen earlier  for August and the feem show where McGregor carry blow samma one man for the head.

 

The Irishman wey bin announce im mixed martial arts retirement for March tok say as im dey see the video e be like dagger enter im heart.

 

The kasala for Dublin bin happen a month after dem arrest McGregor sake of say e break one fan phone for Miami, USA.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0

Imageboosterbn
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!