Moses Waiswa go miss Egypt 2019

Moses Waiswa go miss Egypt 2019

Uganda Football Federation (Fufa) don confirm say the Cranes midfielder wey be Moses Waiswa no go play for dis month Africa Cup of Nations for Egypt sake of the knee injury wey e get.

The 22-year-old bin get the wound for inside Abu Dhabi where the Cranes dey, dey ready for the tournament wey go start on 21 July.

 

Waiswa bin  kolobi the 2017/18 league title with Vipers SC and currently na im be the reigning Fufa Player of the Year.

 

Na regular player e be for Uganda for their qualifying waka for the 2019 Nations Cup.As e e dey so the cranes go begin their waka for Group A of the Africa Cup of Nations against DR Congo on 22 June before dem go come jam Zimbabwe four days later and hosts Egypt on 30 June.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0

Imageboosterbn
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!