Na prayer for DR Congo as dem dey wait to know whether dem qualify

Na prayer for DR Congo as dem dey wait to know whether dem qualify

Democratic Republic of Congo manager wey be Florent Ibenge tok say im team bin face some kine issues before their Africa Cup of Nations gbege against Zimbabwe, wey wan scatter their chances to carry succeed.

Cedric Bakambu brace, join goals from Jonathan Bolingi and Britt Assombalonga bin result for 4-0 kondo akpako nacking of Chidzambwa boys on Sunday evening.

 

Ibenge say im team losses to Uganda and Egypt for their opening two fixtures bin complicate preparations for im side crucial encounter with the Warriors.

 

The East Africans dey wait and pray over the next 48 hours to take confirmento whether them go follow participate for the Round of 16 as one of the four best third-placed sides, or whether dem go pack their load go house.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0

Imageboosterbn
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!