One fan kpuff as Zimbabwe, DR Congo qualify for Afcon 2019

One fan kpuff as Zimbabwe, DR Congo qualify for Afcon 2019

Zimbabwe FA don come out to tok say one fan kpuff when crowd bin scatter dey run (oyibo dey call am stampede) outside the national stadium for Harare before their final Group G kasala against Congo-Brazzaville.

Even with wetin happen, dem still play the qualifier and Zimbabwe kpake am  2-0 kondo to take make sure say dem cement their waka for Egypt 2019.

 

The Democratic Republic of Congo sef make sure say dem go answer present for Egypt as dem also qualify from the group with 1-0 kondo akpako over George weah country wey be Liberia for inside Kinshasa.

 

Zimbabwe finished top of Group G with DR Congo second, two points adrift.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0

Imageboosterbn
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!