One Hibbs fan don get 100 days prison for one fan for Scotland

One Hibbs fan don get 100 days prison for one fan for Scotland

One Hibernian fan wey provoke confront Rangers skippo James Tavernier ontop don go prison for 100 days.

 

Cameron Mack gree say im breach the peace charge for  Easter Road for March and dem don ban am to attend any football games for 10 years.

 

Cameron bin run from im seat enter pitch before half-time for the 1-1 draw and e come kick the ball throway as the defender bin wan take throw-in and e come dey harrass am before police and stewards come enter the matter.

 

Sheriff Adrian Cottam tok say the prison sentence na the only way to carry show say society no like wetin im do join the many many gbeges wey don shel

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0

Imageboosterbn
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!