2021 AFCON: FIFA no try at all

2021 AFCON: FIFA no try at all

Togo Coachee wey be Claude le Roy tok say Fifa decision to carry play the 2021 Club World Cup for June and July fit kpuff the Africa Cup of Nations kpatakpata.

The 2021 Club world cup dey Set to hold for China with expanded 24 teams , the club tournament chacha timing and format go be problems for Africa showpiece event.

 

Cameroon dey ready to host the next Afcon finals for June and July 2021.

 

The Frenchman wey don coach for record nine Afcon finals, kolobing the tournament with Cameroon for 1988 add join say Fifa decision say June go be good time to host the Club World Cup mean say dem dey kpuff the Nations Cup.”

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0

Imageboosterbn
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!