Aliyu don complete waka go UD Almeria

Aliyu don complete waka go UD Almeria

B4 b4 Remo Stars midfielder wey be Isah Aliyu don complete im transfer go Spain after e sign five-year contract with Spanish clubside UD Almeria.

UD Almeria bin announce their latest kpake as the transfer window close today.Na Remo Stars first scout Isah Aliyu for Ijebu-Ode before e come move go FC Lori of Armenia.

 

 

The 20-year-old attacking midfielder bin scored seven goals for 29 appearances for the second-tier to carry lift FC Lori go the top flight league for inside Armenia.

 

 

E don follow for the footsteps of other Naija players like Ramon Olamilekan Azeez and Valentine Ozornwafor (wey dey on loan from Galatasaray).

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0

Imageboosterbn
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!