Author: Jovita Eke

1 20 21 22 23 24 35 220 / 350 POSTS
Why Enrique comot hand for Spain job

Why Enrique comot hand for Spain job

Tori from inside Spain tok say Luis Enrique don comot hand say e no de ...
Salah na the key for Egypt – Ahmed Elmohamady

Salah na the key for Egypt – Ahmed Elmohamady

Egypt Skippo wey be Ahmed Elmohamady don hail teammate Mohamed Salah b ...
Ghana don ready wella for AFCON – Captain ‘General’ Gyan

Ghana don ready wella for AFCON – Captain ‘General’ Gyan

Ghana striker wey be Asamoah Gyan believe say dem ready for the Africa ...
Wague say na hard work be the koko

Wague say na hard work be the koko

Moussa Wague don come out to yarn say im go continue to dey work hard ...
See as Naija fall anyhow for FIFA ranking

See as Naija fall anyhow for FIFA ranking

Nigeria don fall yakata three places go 45th position for th ...
Scotland get big hill to climb as Japan clean stadium after game

Scotland get big hill to climb as Japan clean stadium after game

Scotland dey face big task to qualify for the knockout stages of the W ...
Real Madrid kpake Japan smallie player

Real Madrid kpake Japan smallie player

Tori say Real Madrid don kolobi Japanese teenager Takefusa Kubo as dem ...
Diamond League Organizers invite Semenya come Rabat

Diamond League Organizers invite Semenya come Rabat

Organisers tok say dem don invite Caster Semenya to come run for the 8 ...
AFCON 2019: Delort don replace Belkebla for Algeria squad

AFCON 2019: Delort don replace Belkebla for Algeria squad

Algeria don call Montpellier striker Andy Delort to take replace Haris ...
VAR still need improvement but i like amSilva

VAR still need improvement but i like amSilva

Manchester City midfielder Bernardo Silva tok say im support the intro ...
1 20 21 22 23 24 35 220 / 350 POSTS

Imageboosterbn
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!