Author: Jovita Eke

B4 b4 UK Athletics chairmo wey be Ed Warner tok say im bin try convince Mo Farah to leave im now disgraced ex-coachila wey be  Alberto Salazar for 2015.

Read More

Aproko wey dey say dem don charge PSG presido wey be Nasser Al-Khelaifi in connection say e bin stretch hand for back to carry bribe the b4 b4 FIFA secretary general wey be Jerome Valcke.

Read More

Aproko wey dey according to the promoter Frank Warren tok say one agreement don already dey on ground for third fight between Tyson Fury and American wey be Deontay Wilder.

Read More

Erling Haaland don come out to carry explain wetin make am decide for im mind to chose Borussia Dortmund instead of Manchester United for January, as e reject claims say im bin dey ask for big kpogiri salary when dem bin dey negotiate.

Read More

Na me win but…. One week after their gbege Dominick Reyes don come out to insist say true true im kpokpo Jon Jones for UFC 247 after the judges’ controversial decision as e dey bid for another match against the champion. Jones try come successfully defend im UFC light-heavyweight title last weekend for inside contentious bout against im fellow American for inside Houston. Like play like play dem bin declare say na Jones kpake the bout after a five-round epic,as dis one ginger am to still hole tight to im light-heavyweight belt wey e kolobi via the…

Read More

Egypt don confirmento their plans to name Liverpool star wey be Mohamed Salah for their squad wey go play for dis summer Olympic Games wey go shele for inside Tokyo Japan.

Read More