Carlo Ancelotti fit go back France

Carlo Ancelotti fit go back France

Aproko wey dey come out from France say Under pressure Napoli oga wey be Carlo Ancelotti it make surprise waka go back the Paris Saint-Germain hot seat.

The 60-year-old position for Naples dey shake bad bad and aproko wey fly here and there dis week show say Ancelotti fit collect akpako sack after the club Champions League kasala with Genk wey dey come so.

 

Believe dey say Ancelotti fit come back the French capital if Thomas Tuchel become Bayern Munich chacha manager.

 

Amebo say as Gennaro Gattuso dey for side dey wait to replace Ancelotti for the San Paolo, senior players for PSG, including Thiago Silva and Marco Verratti, don request say make the club bring back Ancelotti.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0

Imageboosterbn
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!