England women fall hand suffer 5 Yakata falling

England women fall hand suffer 5 Yakata falling

England Women coachila wey be Phil Neville don gree say four yakata falling for five matches dey unacceptable but say im get confido for the work wey im dey do with the squad.

Since wey the lioness bin lose for the World Cup semi-final against the United States for July, dem don lose give Sweden, Norway and Brazil, come draw against Belgium.

 

The Lionesses lose 2-1 give Brazil for the Riverside Stadium on Saturday and Debinha bin kolobi two goals for the kasala.And Neville believe say the team dey collect punishment for every mistake wey dem make although im still get hope wella.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0

Imageboosterbn
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!