Kasala dey for PSG Presido

Kasala dey for PSG Presido

Aproko wey dey say dem don charge PSG presido wey be Nasser Al-Khelaifi in connection say e bin stretch hand for back to carry bribe the b4 b4 FIFA secretary general wey be Jerome Valcke.

Even  Valcke sef bin collect akpako charge say himself collect bribes over World Cup television rights dem.

 

Al-Khelaifi wey be the chairman of beIN Media Group and also dey on the UEFA executive committee, don get the charges of bribery wey  connect with the 2026 and 2030 World Cup dropped.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0

Imageboosterbn
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!