Liverpool go chop am – Abraham

Liverpool go chop am – Abraham

After their 1-0 kondo loss to Valencia, Chelsea forward wey be Tammy Abraham don carry all im mind put for the Premier League kasala against Liverpool and promise say Frank Lampard boys go use vex face the Reds.

Lampard side bin fall yakata after Rodrigo Moreno 74th-minute effort for their Champions League Group H opener for Stamford Bridge.

 

Abraham wey dey on parade for Chelsea from start to finish tok say cause no dey for alarm as im don already carry im mind comot for the falling hand and all im mind dey now to to carry kpo kpo Liverpool with the hopes of returning to winning ways.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0

Imageboosterbn
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!