Lomachenko future no clear

Lomachenko future no clear

Unified world champion wey be Vasyl Lomachenko tok say im future for boxing no clear if e go kolobi all four titles wey dey for lightweight for the months wey dey come so.

The Ukrainian already dey hold the WBA and WBO belts, and im go follow Britico Luke Campbell contest the vacant WBC title for inside London on Saturday.

 

Lomachenko don break records for the kine speed wey e carry take kpake World titles for three weight classes.

 

E take Lomachenko 12 professional bouts to carry kolobi world belts for the featherweight, super-featherweight and lightweight divisions dem.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0

Imageboosterbn
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!