Maradona no dey coach Gimnasia again

Maradona no dey coach Gimnasia again

Argentina legend wey be Diego Maradona don comot hand as manager of Gimnasia y Esgrima La Plata, less than three months after e begin dey coach the club.

Dis one go be the 59-year-old first coaching job for im mama land Argentina since 2010.

 

Maradona wey take over wen the side dey bottom of the league, kolobi three of im eight games to carry move up go 22nd ontop table.

 

The 1986 World Cup winner bin leave im b4 b4 managerial role for Mexican second division outfit Dorados de Sinaloa sake of health issues.

 

Dis na Maradona career as manager

Textil Mandiyu (Oct 1994 – Dec 1994)

Racing Club (Jan 1995 – Mar 1995)

Argentina (Oct 2008 – Jul 2010)

Al-Wasl (May 2011 – Jul 2012)

Al-Fujairah SC (May 2017 – Apr 2018)

Dorados (Sep 2018 – Jun 2019)

Gimnasia (Sep 2019 – Nov 2019)

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0

Imageboosterbn
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!