Messi nearly comot from Barcelona

Messi nearly comot from Barcelona

Lionel Messi yarn say e remain small im bin wan carry im load waka comot from Barcelona for 2013 but now e dey plan to end im career for the Nou Camp.

The 32-year-old forward bin tok say e really pain am the way wey Spain use treat am that time as dem shook eye put for him and im papa sake of say dem file fraudulent tax returns dem.

 

Messi bin enter the Barcelona La Masia academy wen e dey 13 years and e make im first team debut wen e dey 16.

 

Since then e don go on to become the club record goalscorer with 604 goals and now e dey second ontop im club all-time appearance list behind im before before team-mate wey be Xavi.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0

Imageboosterbn
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!