Naija Ghana rugby don announce Presido cup

Naija Ghana rugby don announce Presido cup

The Nigerian Rugby Football Federation (NRFF) and The Ghana Rugby Football Union (Ghana Rugby) Presidos wey be, Kelechukwu Mbagwu and Herbert Mensah don come out to announce the creation of one annual Presido Cup wey dem go dey play on a home-and-away basis.

Dem go play The first Presido Cup this year and na between two Presido XV teams of the rugby nations on 27 April for Accra-Ghana and on 4 May for inside Lagos-Nigeria.

 

The 2019 Presidos Cup go form part of the preparations of Ghana and Nigeria for the 2019 Rugby Africa Silver Cup wey go happen for Naija between Ghana, Nigeria, Botswana and Madagascar from 6 June 2019 go reach 17 June 2019.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0

Imageboosterbn
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!