Category: Pidgin

1 2 3 33 10 / 327 POSTS
Oga Taylor no wan gree

Oga Taylor no wan gree

Tori wey dey say Oga Gordon Taylor wey be the chief executive of the P ...
Muller don sign chacha deal for Bayern

Muller don sign chacha deal for Bayern

Germany player wey be Thomas Muller don sign one chacha three-year con ...
Chelsea dey eye Lille defender

Chelsea dey eye Lille defender

Tori from inside France claim say Chelsea on ey near deal to carry sig ...
Covid-19: Premier League send plan give Club Doctors

Covid-19: Premier League send plan give Club Doctors

Tori say the Premier League don send one seven-point plan give club do ...
Covid-19: Maldini don give update on im health

Covid-19: Maldini don give update on im health

AC Milan legend wey be Paolo Maldini don give update after e bin test ...
Spurs bin no wan release SON

Spurs bin no wan release SON

B4 b4 Tottenham oga wey be Mauricio Pochettino bin put im on the line ...
Dem don suspend La liga indefinitely

Dem don suspend La liga indefinitely

Tori say dem don suspend the LaLiga and the rest of the Spanish footba ...
Biles tarsis USA Gymnastics

Biles tarsis USA Gymnastics

Gymnast wey be Simone Biles don call out again for  independent shook ...
Fury fit enter one chance

Fury fit enter one chance

Tori say UK Anti-Doping dey ready to shook eyes put for one farmer' cl ...
Suspension go better pass

Suspension go better pass

Manchester City oga wey be Pep Guardiola go like am if the authorities ...
1 2 3 33 10 / 327 POSTS

Imageboosterbn
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!