NNL UPDATE – Akpako nack De Sapele Lions FC

NNL UPDATE – Akpako nack De Sapele Lions FC

Tori wey dey say akpako don nack De Sapele Lions Football Club sake of say dem abandon their match Day 4 away fixture against Host Akwa Starlets for Uyo so dem go gat to pay kpogiri wey reach five hundred thousand naira (N500,000.00).

De Sapele Lions decide for the 72 minutes say dem no dey play again after dem dey 3 goals down and now gist wey Dey say dem break article 14.8 of the rule book.

 

The match officials bin observe the mandatory count charge as e take suppose be, dem don carry the 3points and 3 goals award Akwa Starlets.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0

Imageboosterbn
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!