Patrick M’Boma wan coach Cameroon

Patrick M’Boma wan coach Cameroon

Before before Cameroon international wey be Patrick M’Boma don confirm say im don apply for the job of the indomitable Lions head coach.

M’Boma tok say na Algeria’s Africa Cup of Nations-winning oga wey be Djamel Belmadi ginger im decision.

 

The Indomitable Lions no get permanent coachila after dem comot Dutchman Clarence Seedorf for setting after the AFCON after the team fail to defend the title for Egypt.

 

As the post dey open so, M’Boma wey follow win the AFCON for year 2000 inside Lagos tok say im get interest for the job, and so don already apply for the position.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0

Imageboosterbn
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!