Pochettino don beg Man United ontop Sissoko tackle

Pochettino don beg Man United ontop Sissoko tackle

Tottenham manager wey be Mauricio Pochettino don apologize give Manchester United for the tough tackle wey im players tackle dem wen dem jam for the 2-1 pre-season yakata falling for shanghai.

Moussa Sissoko suppose akpako for im challenge ontop Daniel James, wey provokes United midfielder Scott McTominay and leave the b4 b4 Swansea winger for ground while players dey tarsis themselves for tussle wey dey heated.

 

Na Smallie striker wey be Angel Gomes bin score the winner 10 minutes from time after Lucas Moura deflected strike bin camcel Anthony Martial early opener.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0

Imageboosterbn
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!