PSV pursue Van Bommel

PSV pursue Van Bommel

Tori say dem don sack Mark van Bommel as the head coachee of PSV Eindhoven after e kolobi two wins for the eight games wey im team play for the Dutch Eredivisie.

PSV dey fourth for the league, 10 points for the back of leaders Ajax, and dem bin lose 3-1 give Feyenoord on Sunday.

 

B4 b4 Barcelona and Netherlands midfielder Van Bommel, 42,wey kpake four league titles wen e bin dey play for PSV, bin replace Phillip Cocu for June 2018.

 

The club tok say the continuous series of bad bad results na carry the team go back and say PSV no deserve am. Dem never still announce who go temporarily replace Van Bommel.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0

Imageboosterbn
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!