Salah na the key for Egypt – Ahmed Elmohamady

Salah na the key for Egypt – Ahmed Elmohamady

Egypt Skippo wey be Ahmed Elmohamady don hail teammate Mohamed Salah before im country Africa Cup of Nations (Afcon) opener against Zimbabwe on June 21.

The defender wey dey play for Aston believe say the Liverpool star be one of the best players for world and say e go be major key for Egypt waka for the 2019 Afcon.

 

Elmohamady don carry assurance give fans say the team no go fall hand and say dem go do everything wey dem fit do to make sure say the team end the nation nine-year waka without the continental crown.E say the presence of Salah go helep dem achieve better for future.

 

Elmohamady bin play for the Pharaohs for 2008 and 2010 and e fit start for the first game against the Warriors of Zimbabwe on June 21 ,DR Congo on June 26 and Uganda on June 30.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0

Imageboosterbn
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!