Solskjaer don dey para for Rashford and Martial

Solskjaer don dey para for Rashford and Martial

Tori tok say oga Ole Gunnar Solskjaer no happy at all with im players wey be Marcus Rashford and Anthony Martial sake of say dem no dey score scruffy goals.

Southampton bin hold United to 1-1 draw for St. Marys Stadium after dem no  put their chances away on Saturday for the Premier League.

 

And according to yarn for inside England, Solskjaer dey para dey provoke with im main two front men sake of say dem no get  killer instinct.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0

Imageboosterbn
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!