Sturridge don collect akpako ban

Sturridge don collect akpako ban

B4 b4 Liverpool striker Daniel Sturridge don collect akpako ban from playing football for two weeks and dem don fine am £75,000 after deem find am gility of breaching betting rules dem.

 

Na six week ban dem bin give Sturridge but dem suspend four weeks and e go dey free to play again on 31 July.

 

The Football Association tok say dem go appeal against the dismissal by one independent regulatory commission of different charges wey show say e pass inside information over potential transfer for January 2018.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0

Imageboosterbn
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!