We don replace players wey wound

We don replace players wey wound

Assistant head coachee wey be  Alex Dyer tok say the latest four call-offs from the Scotland squad wey include skippo Andy Robertson wound true true are.

Arsenal bin tell Scotland say make dem excuse Kieran Tierney from the original squad even though say the left-back now dey play regularly for im club after e do operation or im hip.

 

Both Scott McTominay, Ryan Fraser and Liam Cooper don comot hand for the Euro 2020 qualifiers wey dey come so.

 

Dem don call up Celtic winger Lewis Morgan and Derby County midfielder Graeme Shinnie for the kasala against Cyprus and Kazakhstan to carry replace Liverpool left-back Robertson, Manchester United midfielder McTominay, Bournemouth winger Fraser and Leeds United centre-half Liam Cooper.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0

Imageboosterbn
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!