‘We ready come’, says Bayelsa Queens coach Aduku

‘We ready come’, says Bayelsa Queens coach Aduku

Bayelsa Queens Head coachila wey be  Moses Aduku tok say im dey ready to kolobi the top prize for the Maiden Pre-season tourney for women football teams for obodo Nigeria.

Aduku yarn dis one for inside Akure, the Ondo state capital.

 

E come hail the organizers, come beg relevant authorities to helep join hand improve the standard of women league for Nigeria and Africa.

 

Bayelsa Queens, Edo Queens, Sunshine Queens and Osun Babes dey part of the team’s wey go follow participate for the tourney for Akure.

 

The tournament go start March 28 and end on March 31.

 

For the first game, wey go shele for 4 pm for the Ondo state sports complex, Sunshine Queens FC go face Royaltoms of lagos.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0

Imageboosterbn
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!