ANCELOTTI FIT COACH ANYWHERE

ANCELOTTI FIT COACH ANYWHERE

Chelsea manager  wey be Frank Lampard believe say nnayi ukwu Carlo Ancelotti fit coach anywhere  wey e like for inside world’ after the Italian collect akpako sack as Napoli oga on Tuesday night.

Napoli bin show oga Ancelotti the door even thoughsay im side kpokpo Genk 4-0 kondo kolobi against Genk for the Champions League on Tuesday wey come see the Serie A side waka go through to the knockout stages.

 

Tension don dey tey tey for the club but Italian coachila wey be Ancelotti wey im name don already jam with waka go the vacant posts for Arsenal and Everton fit work anywhere, according to Lampard.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0

Imageboosterbn
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!