Deontay Wilder go revenge

Deontay Wilder go revenge

Floyd Mayweather get confido say The bronze bomber wey be Deontay Wilder go revenge against Tyson Fury if e go fit allow am train am for the third fight.

 

Wilder camp don come out to confam say dem don activate the rematch clause wey dey for inside im contract after the yakata falling to heavyweight rival Fury for inside seven rounds for Las Vegas.

 

Mayweather wey get ogbonge unbeaten record of 50-0 during im stainless boxing career, believe say im fit provide Wilder with the wisdom wey im go finally use to take kpokpo Fury after dem bin initially draw the first time.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0

Imageboosterbn
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!