Every player for My team must learn English – Silva

Every player for My team must learn English – Silva

Everton oga wey be Marco Silva don tell im players wey be Richarlison and Yerry Mina say make dem try improve ontop their ability to tok English as e  dey try boost communication for the dressing room.

Silva don make to tok English important  since wey e take over Everton for 2018 as e de try avoid make the players dey form cliques based on language.

 

The b4 b4 Hull manager dey lead by example as him  himself dey take more English classes so that e go fit master the language better. Silva tok say im go like see the two sef improve and become bigger part of the dressing room.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0
error: Content is protected !!