Federer go miss French Open

Federer go miss French Open

Tori say Roger Federer go miss the next three months of the season after e do operation ontop im right knee.

 

The Swiss master n go waka pass im 39th birthday by the time e dey hope say im go come back for the lead-in tournaments wey go connect am to Wimbledon.

 

Dis one means say Roger go now miss the current swing of hard court tournaments dem wey go shele for Dubai and the USA, plus the French Open, wey im suppose use kulele ontop as im clay court outing of the year.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!