Joshua dey ginger

Joshua dey ginger

Boxing promoter wey be Eddie Hearn don come out to tok say Anthony Joshua back dey against the wall.

Promoter Eddie Hearn don begin dey rally on behalf of the b4 b4 champion wey wan claim back wetin rightfully be im own.

 

Joshua and Andy Ruiz Jr don already waka enter Saudi Arabia and e don see the 15,000-seat purpose-built arena where, on Saturday night dem two go jam and fight again for the world heavyweight championships.

 

Hearn tok say im like Joshua mentality and say im love am wella cos e want kolobi the title back by all means.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0

Imageboosterbn
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!