Na me win but…

Na me win but…

Na me win but….

 

One week after their gbege Dominick Reyes don come out to insist say true true im kpokpo Jon Jones for UFC 247 after the judges’ controversial decision as e dey bid for another match against the champion.

 

Jones try come successfully defend im UFC light-heavyweight title last weekend for inside contentious bout against im fellow American for inside Houston.

 

Like play like play dem bin declare say na Jones kpake the bout after a five-round epic,as dis one ginger am to still hole tight to im light-heavyweight belt wey e kolobi via the unanimous decision of 48-47, 48-47, 49-46.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0
error: Content is protected !!