NNL Update – Shift of Match dates

NNL Update – Shift of Match dates

Dis na the games wey dem suppose to play on  Wednesday 1, May 2019 but now dem don change am. Now na like as e dey for down dem go play am.

Tori say na becos of some government functions wey wan shele for the match venues make dem sharpely shift date as the league need to finish as dem take plan am 

On Match Day three(3)

Stationery Stores go gbege  Akwa Starlets on Thursday 2nd of May,2019

On Match Day three(3)

De Sapele Lions and  36 Lion FC  go jam  on Wednesday wey be 8 May ,2019

Dem move Saturday 4th  May match Day 4 kasalas too:

Now, J’Atete FC go welcome Stationery Stores on  Sunday 5, May 2019

Akwa Starlets FC and  De Sapele Lions go do serious battle on Sunday 5, May 2019

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!