Ribery don come out come beg

Ribery don come out come beg

French midfielder Franck Ribery don come outside to apologise sake of say e provoke vex come push one assistant referee and dis one come make am collect red card, after Fiorentina 2-1 yakata falling to Lazio.

The 36-year-old wey dem bin  substitute for the 74th minute bin gbege with Matteo Passeri as e para come exchange words with officials after the final whistle blow.

 

The b4 b4 Bayern Munich player don explain say im bin dey vex sake of say referee bin decide the match with wayo 89th minute goal.

Ribery bin join the Serie A club ontop Oshofree transfer for  summer after e bin spend 12 years  for Bayern for inside Germany.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0

Imageboosterbn
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!