Unknown heavy weight boxer na im go come out

Unknown heavy weight boxer na im go come out

Floyd Mayweather believe say na heavyweight boxer wey nobody know go soon end Anthony Joshua and Tyson Fury dominance  for the division.

Fury kolobing the WBC title from Deontay Wilder hand last month mean say na him and fellow Britico wey be Joshua wey be the WBA, IBF and WBO champion, hold all the four major belts dem wey dey for the heavyweight division.

 

Eddie Hearn don already come out to tok say im ready to conclude the deal for the December showdown between Joshua and Fury to cary determine  who the undisputed world heavyweight champion be.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0
error: Content is protected !!