Jordan Henderson don wound

Jordan Henderson don wound

Liverpool oga wey be Jurgen Klopp tok say skippo wey be Jordan Henderson go miss reach like three weeks sake of the hamstring wound wey e get.

Henderson be hop comot late for Liverpool 1-0 kondo yakata falling for Champions League to Atletico Madrid on Tuesday.

 

The midfielder don make 34 appearances for the champions elect Premier League leaders dis season. E don kolobi three goals.

 

For the next three weeks the Reds go gbege West Ham United, Watford and Bournemouth for Premier League, den dem get one FA Cup fifth-round tie tie for Chelsea and the return leg against Atletico for  the last 16 of the Champions League join.

 

The European champions go come waka go meet Everton for house for the Merseyside derby on 16 March.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0

Imageboosterbn
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!