Lionesses continue preparation

Lionesses continue preparation

As the countdown and preparations continue for the Womens world Cup for inside France,  the Cameroon women’s national team no dey play at all as dem carry better Akpako 4-0 kindo take Samma Levante for the friend friend  gbege wey dem play for the Pinatar Arena.
Already dey fall yakata with the same scoreline against Spain last Friday, the Lionesses dey hope to recover wella as dem finalise their plans dem for next month Women’s World Cup waka.

 

Na Ajaya Nchout, Michaela Abam, Raissa Feudjio and Henriette Akaba score for the kasala to boost the spirit of the African side.

 

The Lionesses dey the same group E together with Canada, New Zealand and the Netherlands.

 

Na dis Friday coachee Alain Djeumfa go name im final 23-player squad.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0

Imageboosterbn
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!