Naija women Rugby don get mouth for Africa

Naija women Rugby don get mouth for Africa

Sabi woman for women Rugby and board member of Nigeria Rugby football federation wey be Grace Kurah tok say  Naija women don get level wella for the sport.

 

Kurah tok say for the last competition wey dem go for Ghana,  Naija come second after Morocco beat dem. E say as far as Africa women Rugby dey concern,  no African country fit beat Naija women sake of saying the Ladies dey kajard.

According to Grace, “women rugby tournament full jaburata well well”.  Another tournament dey wey dem go go for Abia state , female league dey too join the  Olympic qualifiers not forgetting the Las Vegas sevens for women.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0

Imageboosterbn
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!