Novak, Nadal and Federer to sidon tok

Novak, Nadal and Federer to sidon tok

Novak Djokovic tok say im go try hole small meeting with Rafael Nadal and Roger Federer before e go come yarn the Players’ Council position ontop the ATP Cup and Davis Cup matta.

The creation of the ATP Cup and the chacha format of the Davis Cup mean say two very similar competitions now on dey ontop the tennis calendar, and Djokovic don tok am before say im no believe say dem fit co-exist side by side.

 

E say im go wait until after the ATP Cup before im go come try shook eyes assess the situation, and say the shook mouth of fellow tennis players wey be Nadal and Federer dey very important.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!