Seedorf, Kluivert wan drag Cameroon go FIFA

Seedorf, Kluivert wan drag Cameroon go FIFA

B4 b4 Cameroon coachila Clarence Seedorf and im assistant wey be Patrick Kluivert dey demand for $8 million from Cameroon as dem tok say dem pursue dem unfairly from their work.

The two coaches bin no last reach one year for their work before dem collect akpako sack and dem sack dem after Cameroon fall yakata comot from the 2019 Africa Cup of Nations (Afcon) quarter-finals and na Nigeria comot dem for setting for dis stage.

 

According to yarn from Cameroon,Seedorf and Kluivert don waka go meet Fifa and dem want make Cameroon pay dem 5 billion CFA francs ($8 million) as severance package.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!