UEFA dey consider to change rules enter Champions League

UEFA dey consider to change rules enter Champions League

UEFA dey consider to protect teams wey reach the closing stages of the Champions League as dem assurance dem spot for the next season competition.

Ajax bin reach the semi-final of last season competition but dem come gat to sell some of their ogbonge players as they dem no go dey for next season tournament.

 

And UEFA oga chief Aleksander Ceferin don tok say new proposals don dey ontop table to carry avoid repeat of that kine situation again.

 

UEFA don also start yarn over Champions of Champions’ kasala between the winners of the Euros and the Copa America dem.

 

Other matter sef still dey table wey dem dey  yarn so that Football for Europe g dey go smoothly.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0