E don happen o! NWFL don set deadlines for League registration

E don happen o! NWFL don set deadlines for League registration

D Nigeria Women Football League board pipu don come out to set deadlines for clubs to carry register for the 2018/2019 league season.

According to the Chief Operating Officer of the NWFL wey be  Ayo Abdulrahman: “The deadline for the 2018/2019  Premier League registration and the return of  documents dem don sign dey  as follows:

 

“All the kpogiri wey clubs dey owe including registration money for the 2018/2019 NWPL season suppose don conclude by 27th March 2019.

 

“Clubs must return documents wey dem don sign for issuance of Players Licences by 5th April 2019”

 

The COO come appeal to clubs to make sure say dem comply with everything wey dem yarn to take avoid any delay for the NWPL league kick-off date.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!