Suspension go better pass

Suspension go better pass

Manchester City oga wey be Pep Guardiola go like am if the authorities go gree suspend competitions sake of the coronavirus instead of to play games  behind doors wey dem close.

Guardiola believe say na just a matter of time before e go affect matches for inside the UK as dem dey ready to face Arsenal for the Etihad Stadium on Wednesday night.

 

But Guardiola don carry warning give say to suspend the season make more sense than to dey play matches without supporters dem.

 

The fact say City  go gbege  Real Madrid for their Champions League last-16 second leg behind doors wey dem  close still remain o and Guardiola  don add say If UEFA say make dem play without spectators, then dem go play as Health na the most important thing.’

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0