Madadi don come out of retirement

Madadi don come out of retirement

Fighter Reza Madadi tok say im wan break the taboo of Iranians fighting Israelis after e go come out of retirement to carry gbege Moshe Ben Shimol for one unofficial exhibition bout for inside Stockholm for November.

Iranian authorities insist say make any sporting figure or team pull hand comot if dem put dem to face Israeli opponents.

 

Iranian-Swedish fighter Madadi wey bin retire for May to carry concentrate ontop coaching, tok say im bin decide to comeback to take reply Iran wey command Saeid Mollaei to lose for dis year Judo World Championships for Japan to take avoid to jam Israeli Sagi Muki.

 

The International Judo Federation don ban Iran now to follow take part for judo competitions. Mollaei no gree comot hand but e say im dey fear for im life and since dem e don pack im load go Germany.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

COMMENTS

WORDPRESS: 0
WP Twitter Auto Publish Powered By : XYZScripts.com
error: Content is protected !!